OdumoduBlvck – PICANTO ft. Zlatan, Ecko Miles Audio Download
PICANTO by OdumoduBlvck ft. Zlatan, Ecko Miles”
Lyrics
Blvackaheep for life, BIvcksheep forever, izgaaju till we kleme
Antiworld gangsters, GE records Odumodublvck, you get me Fizo in the building Praaa BileeThey know I came in a Picanto
Dey my dommot Kosi gateman You go contact oh They know I came in a Picanto Hundred men dey your dommot Kosi gateman You go contact ohWey wey
Wey dem (fall out) Who goes (check out) Nack am (dull am) Jam am (march am) Wey dem (fall out) Who goes (check out) Nack am (dull am) Jam am (march am) We squeeze (we March)They tench o
We dey observe Dey go discharge We dey cantabWetin I go do for you?
Ayo! Tesh Gimme cloth make I denge pose Before we go march’ I go sip agbo Fizo dey my back, e dey mole igbo Shayo dey the room, Desperado na why we mezebu The bargar wey been scatter settings for my city Coti been dey find am all along Today we go pump am Load dem Shank am E no go fit to breath The bargar wey been scatter settings for my city Coti been dey find am all along How many how many? Today we go pump am Shank amThey know I came in a Picanto
Dey my dommot Kosi gateman You go contact oh They know I came in a Picanto Hundred men dey your dommot Kosi gateman (bile!) You go contact o (ayee!)I say
Bottega wey dey my face no dey see enemies That plenty money must be made by any means Abi your papa no go like denge pose? Inside Rolls Royce with two bad bitches from Miami Ebelebe na who come correct dey get padi Number wey your sister dey call Sugar daddy Odumodu na who we see korokoro when we dey soak garri Such a guy we must gather garri You go fear When you see cartel When we startedDem look us less
Child of the man Now everything bless Now popo stop me Say e sabi person Money and fame don dey my eye Since like thirteen Booyaka booyaka When we enter When we scatter Stab anybody with My cloak and dagger Ta gba gbori wole Omo ase Oma japa Make nothing join me Join me with sakpaThey know I came
In a picanto Hundred men dey my dommot Kosi gateman You go contact ohAbobi roll the kpoli make I kprass
I no get time to partake Na him make I ask Na the rabba dey my mind I no need to cast I don grind I don find I no to dey capE be like say, the thing don cast
E be like say your kele don kprass She go jogodo Drop better high she go follow goSecure the bag and gbese hey
Throway for nyash and face, bullet Today na crate by crate We go soft and Kele dey crash my place I go fuck now I go pluck downEgo, necessary
Owo, necessarySource: Musixmatch
Songwriters: Temidayo Omoniyi / Ojogwu Tochukwu / Edison Ogums